Oni Reason - Tilla, Davido

Oni Reason - Tilla, Davido

Год
2018
Язык
`Angļu`
Длительность
254040

Zemāk ir dziesmas vārdi Oni Reason , izpildītājs - Tilla, Davido ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Oni Reason "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Oni Reason

Tilla, Davido

Ki-Ki-Kiddominant

Oh oh oh oh

Eh eh eh eh

The real Omo Oba again o

Oh oh oh

Oni reason reason reason

Oni reason

Oni meaning meaning meaning

Oni meaning

Your back meaningful

Oh oh oh oh

Yeba, meaningful eh eh eh eh

Ebelebe

Oni reason reason reason

Oni reason

Oni meaning meaning meaning

Oni meaning

Your back na miracle

Oh oh oh oh

Miracle eh eh eh eh

Ebelebe

As we fall in we scatter the place

Oh yeah yeah

Na the gbedu make dem dey craze

Oh yeah yeah

Oya go down low make money waste

Oh yeah yeah

Biko madem omo soweto

Oh yeah yeah

Oh my baby let us connect

Oh yeah yeah

Baby come collect eh

Oh yeah yeah

And I wan undress your dressing eh

Oh yeah yeah

Make we make dem vex eh

Oh yeah yeah

I dey tell you eh

Wetin you go collect

You dey form yeh

Baby no go forget

On a holiday

Baby you go forget

All the problems wey

Wey dey hold you for head

Gbo ti gbogbo ti

Asiko ni gbogbo tings

Gbo ti gbogbo ti

Asiko ni gbogbo tings

Oni reason reason reason

Oni reason

Oni meaning meaning meaning

Oni meaning

Your back meaningful

Oh oh oh oh

Yeba, meaningful eh eh eh eh

Ebelebe

Oni reason reason reason

Oni reason

Oni meaning meaning meaning

Oni meaning

Your back na miracle

Oh oh oh oh

Miracle eh eh eh eh

Ebelebe

This your body

Omo e dey worry

This your body

Omo e dey worry

Somebody call police

This girl want to kill person

Baby girl roll it

Show me say you get blessing

Olekwa ku olekwa ku

Olekwa ku oya ko le rera

Olekwa ku olekwa ku

Olekwa ku ko le rera

She want ego

But she get ego

Baby e lo

I go pay you let’s go

Toh bad o

Omo toh bad o

I swear I go chop you

Like you be salad o

Gbo ti gbogbo ti

Asiko ni gbogbo tings

Gbo ti gbogbo ti

Asiko ni gbogbo tings

Oni reason reason reason

Oni reason

Oni meaning meaning meaning

Oni meaning

Your back meaningful

Oh oh oh oh

Yeba, meaningful eh eh eh eh

Ebelebe

Oni reason reason reason

Oni reason

Oni meaning meaning meaning

Oni meaning

Your back na miracle

Oh oh oh oh

Miracle eh eh eh eh

Ebelebe

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā