Currency - Skales, Davido

Currency - Skales, Davido

Год
2018
Язык
`Angļu`
Длительность
229830

Zemāk ir dziesmas vārdi Currency , izpildītājs - Skales, Davido ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Currency "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Currency

Skales, Davido

S to the K

OBO

Baddest

Priceton on the beat

Yea eh, eh eyyy eh‚ eh ah eh‚ eh eyyy eh

Mr Skales on a mission‚them they see on television

Shebi na currency?

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Shebi na currency?

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Shebi na currency?

The dollar dey

Pounds dey

Mulla dey

The dollar dey

Pounds dey

Mulla dey

Everything dey

Me and my guys steady giving them levels anytime, anytime wey we come around yea

See all the girls just dey run come even tho the boy really really want to

settle down

All my girls where dem dey?

where dem dey?

Blowing money halele halele

Bank alert everyday everyday

That’s why she no go let me go

Shebi na currency?

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Shebi na currency?

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Shebi na currency?

The dollar dey

Pounds dey

Mulla dey

The dollar dey

Pounds dey

Mulla dey

Everything dey

Shey you need currency?

Tap into my blessing

Money dey for here oo

Cuz my music sell me

I win every every

Dem dey wonder want I’m doing

No jazz for here oo

Everything na just God’s doing

You ain’t got doe like me

You ain’t got flows got hoes like me

Got a lot of Niggas that would just do it

Omo they go just do it

I say you no getting doe like me

You no getting flows getting hoes like me

Got a lot of Niggas that would just do it baby

Omo they go just do it

Shebi na currency?

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Shebi na currency?

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Boogie down make I blow it on you

Shebi na currency?

The dollar dey

Pounds dey

Mulla dey

Baby na Currency

The dollar dey

Pounds dey

S to d K

Currency

OBO

Mr Love

I got the money x8

Currency

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā