Mama Born Dem - Duncan Mighty

Mama Born Dem - Duncan Mighty

Год
2016
Язык
`Angļu`
Длительность
252650

Zemāk ir dziesmas vārdi Mama Born Dem , izpildītājs - Duncan Mighty ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Mama Born Dem "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Mama Born Dem

Duncan Mighty

Spiritual

E ye e yo!

The Don kolokuzo

The makaveli

Number one on the kilamity

Okobu kene o ah

Spiritual

Young wealth

Lionel Messi, I say na mama born oh

Born am!

Barack Obama, I say na mama born oh

Born am!

Benedict peter, I say na mama born eh

Born am!

Aliko dangote, I say na mama born oh

Born am!

Nyesom wike wene mighty, my guy na mama

am oh.

Born am!

Bola tinubo Wey you see, my guy na mama

born oh.

Born am!

Wene mighty ifianyi uba, I say na mama born

am eh.

Born am!

Sokiprikriem Douglas, I say na mama born am oh

Born am!

Chris Air Wey you see my guy na mama born am oh.

Born am!

So tell me why I no go blow?

I go blow.

Why I no go make am,

So why I no go dey for Port Harcourt still dey timbolo the whole world ehh

Oh no no no!

Anything you want to become for life put am for God hand eh.

Because God no go fit fail

E no go fail!

Cus that’s the God I am serving.

Jesus came dieing minute eh, o Wey!

Deing minute le ah!

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your

name,

halla your name, halla your name!

Reagea Tune!

Ah rode boy bounce with your dream, never let the to bring gya dawn, gya dawn.

Becareful for the people Wey dey laugh for ya front and em stab for ya back ya,

Lord have mercy.

Ah me I mash up the place dem no reach,

Dem ma circle dem fit hate, no level.

Ajukaru ayomae,

Ajukuru ayomae ah!

No matter what dem do Ajukaru ayomay,

Ajukaru ayomae ah!

Wene mighty cause melogi, onye nne du

Wene mighty Na the Eze pitakwa, ngwanu cause melogi,

Onye ne du!

Melo Melo Melo gi gi gi!!!

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your name,

halla your name, halla your name!

Weh Jesus batara, when e papa get the house wen enter oh.

Weh Jesu batara akuwushi all of them go die,

Weh Jesus batara for your business!

Weh Jesus batara for career!

Weh Jesus batara for the Hustle,

Everything go turn around eh!

Papa God that bad friend Wey pretend a good friend disgrace am oh,

Disgrace am oh!

Papa God that witchcraft Wey pretend a good one kill am oh!

Papa Kill am oh!

You do am for Mike obi babalawo no stop am oh,

e no stop am oh!

You do am for Jay Jay okocha, haters dem no think am oh,

dem no think am oh!

Baba God as you dey do for me, I say dem no go fit stop am oh.

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your name,

halla your name, halla your name!

Ah Duncan Mighty Production.

End…

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā