Dance For Me Ft Sandazblack - Duncan Mighty

Dance For Me Ft Sandazblack - Duncan Mighty

Альбом
Fully Loaded
Год
2009
Язык
`Angļu`
Длительность
256810

Zemāk ir dziesmas vārdi Dance For Me Ft Sandazblack , izpildītājs - Duncan Mighty ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Dance For Me Ft Sandazblack "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Dance For Me Ft Sandazblack

Duncan Mighty

make you ehhh

make you payapaya

party just dey hala hala

chikalas dem dey woromaya

gbedu no go sara sara

everybody dance ah for me

make you dance ah for me

everybody dance ah for me

form dey

Port Harcourt!

Ghana!

Ive never seen a girl wey fine pass you

every time you pass for road na war

every other girl for that road must bow

you too fine ehh

I must try to make my name paya paya

so anywhere you see Duncan Mighty

tell am say wene meka meka weh

wene o wene o wene o

chai.

chineke me

manu chim o wu eh

wene o wene o wene ohhh

make you payapaya

party just dey hala hala

chikalas dem dey woromaya (manu chim o wu eh)

gbedu no go sara sara

everybody dance ah for me

make you dance ah for me

everybody dance ah for me

form dey form dey

Lagos!

Port Harcourt!

Africa!

mempini mempini mempini da

iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)

wene o wene o wene o

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā