Expensive Shit - WizKid, Dj Quest Gh

Expensive Shit - WizKid, Dj Quest Gh

Год
2017
Язык
`Angļu`
Длительность
181470

Zemāk ir dziesmas vārdi Expensive Shit , izpildītājs - WizKid, Dj Quest Gh ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Expensive Shit "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Expensive Shit

WizKid, Dj Quest Gh

Sarz on the beat you know… Yaga

yee e yee ee e… h yeah

Wizzy wizzi… Oo o

Wizzi Wizzy… Yaa e

We dey go to my house together

Make we carry Go eh

I Get Lady wey get Wahala oh

Make she carry Go eh

I get lady wey like designer oh

She too like money oh eh

I Get one wey too like to fire oh

Sometimes i carry go eh

Omo the way you shake

Things you do making me craze

rocking expensive shit oh eh eh eh eh

eh

I say wetin you wear the things you do

Making me craze

I know you like expensive shit oh oh eh

eh eh eh eh eh

We dey go to my house together

Make we carry Go eh

I Get Lady wey get Wahala oh

Make she carry Go eh

I get lady wey like designer oh

she too like money oh eh

I Get one wey too like to fire oh

Sometimes i carry go eh

Omo the way you shake

Things you do making me craze

Rocking expensive shit oh eh eh eh eh

eh

I say wetin you wear the things you do

Making me craze

I know you like expensive shit oh oh eh

eh eh eh eh eh

Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh

Go down, down, down, down, down

down

Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh

Go down, down, down, down, down

down

Oya!

Ice… Oh Eh… yeah

NaijaLyricsZone dot com

Feel the Bass, take it low and feel the

bass

Go down Go down Feel the bass

Pretty Pretty Pretty lady Age is just a

Number

ijo lani kojo shugbon shakara oloje ni

Just make i feel you baby

Feel the sound and feel the Flow oh oh

Ijo lesere Owo be lapomi

Omo the way you shake

Things you do making me craze

Rocking expensive shit oh eh eh eh eh

eh

I say wetin you wear the things you do

Making me craze

I know you like expensive shit oh oh eh

eh eh eh eh eh

Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh

Go down, down, down, down, down

down

Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh

Go down, down, down, down, down

down

Oya!

Ice…

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā