What Deh Go On - Shatta Wale

What Deh Go On - Shatta Wale

Год
2019
Язык
`Angļu`
Длительность
212830

Zemāk ir dziesmas vārdi What Deh Go On , izpildītājs - Shatta Wale ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " What Deh Go On "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

What Deh Go On

Shatta Wale

To all my boys

Wey dey hustle for the system oo

(No Joke)

Police dey catch weed smoker

We no dey fi sit Nima goka

Rich man go dey sleep soafer

Wey rain fall we dey all suffer

What dey go on,'Hey Ayata'

Tell me something, what be the matter?

Nowadays too much cantata

Our eye open kawa hawa fanta?

All we want is a cool place oo

Tell dem make dem give we our space oo

We no fit pay this school fees oo

Challey I vex, I no dey watch face oo

What dey go on oo Ghana?

What dey go on oo Ghana?

Our leaders talk to we oo

We tired and suffer oo

We tired and suffer oo

What dey go on oo Africa?

What dey go on oo Africa?

Our leaders talk to we oo

What be the way forward

What be the way forward

What dey go on oo Ghana?

What dey go on oo Ghana?

Our leaders talk to we oo

We tired and suffer oo

We tired and suffer oo

Light off inna my area

People dey die from malaria

Pastor say Alleluyah

But I need to see no miracle

She abeshika

You buy house for Bulgaria

Your pinky dey school for America

And your country dey need clean water

No better classroom, de kingdom suffer

Ghetto youth make you raise up oo

This time you no go accept oo

If you dey go vote, vote wise oo

Shatta Movement party oo

Temale, dancehall naa

Me I talk if dont like gwaa

If you fight me

Obaa no maa

We go raise up and I bet Accra

What dey go on oo Ghana?

What dey go on oo Ghana?

Our leaders talk to we oo

We tired and suffer oo

We tired and suffer oo

What dey go on oo Africa?

What dey go on oo Africa?

Our leaders talk to we oo

What be the way forward?

What be the way forward?

What dey go on oo Ghana?

What dey go on oo Ghana?

Our leaders talk to we oo

We tired and suffer oo

We tired and suffer oo

Police dey catch weed smoker

We no dey fi sit Nima goka

Rich man go dey sleep soafer

Wey rain fall we dey all suffer

What dey go on,'Hey Ayata'

Tell me something, what be the matter?

Nowadays too much cantata

Our eye open kawa hawa fanta?

All we want is a cool place oo

Tell dem make dem give we our space oo

We no fit pay this school fees oo

Challey I vex, I no dey watch face oo

What dey go on oo Ghana?

What dey go on oo Ghana?

Our leaders talk to we oo

We tired and suffer oo

We tired and suffer oo

What dey go on oo Africa?

What dey go on oo Africa?

Our leaders talk to we oo

What be the way forward

What be the way forward

What dey go on oo Ghana?

What dey go on oo Ghana?

Our leaders talk to we oo

We tired and suffer oo

We tired and suffer oo

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā