Juba (Bow) - Peruzzi

Juba (Bow) - Peruzzi

Год
2021
Язык
`Angļu`
Длительность
214450

Zemāk ir dziesmas vārdi Juba (Bow) , izpildītājs - Peruzzi ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Juba (Bow) "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Juba (Bow)

Peruzzi

Respect to the maximum

Let us enter his gate with thanksgiving

And his pot with praise

For the Lord is good

And his mercies endures forever

Oh oh

Oh, oh ohh

Oh, ohh

Oh, oh ohh

Ji ji mo ji ji o

Mo kira fun, mo kira fun, baba o

Mi le ti, mi le ti ti ti, yeh

Mo juba fun, mo juba fun, baba o

You save me the drama (drama)

Mandem yarn many things, many things (dem yarn many things)

Nah you get the power (power)

You fight everything, you fight everything (you fight everything)

But if e no be God

Wey dey run my race

I for no fit talk

Dem for no look my face

If e no be God

Wy dey run my race

I for no fit talk

Dem for no look my fac

Ji ji mo ji ji o

Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)

Mi le ti ti ti ti ti, yea yea

Mo juba fun, mo juba fun, baba o

Ji ji mo ji ji o

Mo kira fun, mo kira fun, baba o

Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh

Mo juba fun, mo juba fun, baba o

Dem don do wetin dem wan do

Me I let dem say wetin dem wan say

Buh-buh-but, I never fight omo dem don lose (lose)

Shey dem don play wetin dem wan play?

But if e no be God

Wey dey run my race

I for no fit talk

Dem for no look my face

If e no be God

Wey dey run my race

I for no fit talk

Dem for no look my face

Ji ji mo ji ji o

Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)

Mi le ti ti ti ti ti, yea yea

Mo juba fun, mo juba fun, baba o

Ji ji mo ji ji o

Mo kira fun, mo kira fun, Baba o

Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh

Mo juba fun, mo juba fun, baba o

Mo juba, mo juba, fun baba

Mo juba, mo juba, fun baba o

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā