Somebody - OG Ron C

Somebody - OG Ron C

Альбом
F-Action 62 Chopstars
Год
2012
Язык
`Angļu`
Длительность
498440

Zemāk ir dziesmas vārdi Somebody , izpildītājs - OG Ron C ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Somebody "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Somebody

OG Ron C

Yeah ehh ehh

OG yeah yeah yeah yeah

Back then when i been start

Them telling me the journey is very far

I looked up to them i said no wahala i no fit dey here

Free me i gats survive

So i took out my pen to write

I no wan end up for 9−5

Me i wan end up for big stage den

them screaming because the wan c ma face

So if them gimme water, baba change to wine and make everything fine

When the gimme wahala baba give them double, baba give them trouble

When the gimme water baba change am to wine and make everything fine

When them gimme trouble baba give

them double, baba give them trouble i say

Somebody.

Somebody

Somebody

Somebody

Somebody

Somebody

Wetin life go give you no get rival

Everything you need it dey for bible

Dem no born me with silver spoon

But me self like to party

That is why night and day i dey grind and pray me self like maserati

Mama said this life na passage if you take am to your advantage

Say before you know know know you no need the packaging

Back then when i been start

Them telling me the journey is very far

I looked up to them i said no wahala

I no fit dey here free me i gats survive

So i took out my pen to write

I no wan end up for 9−5

Me i wan end up for big stage

And them be screaming because them wan see my face

So when them gimme me water

Baba change am to wine, and make everything fine

When them gimme wahala,

baba give them double, baba give them trouble

Somebody

Somebody

Somebody

Somebody

Somebody

Somebody

If you want to make a move

My brother man be holy

You gats to move smart

You gats to jeje

You gats to give God the glory

Back then when i been start

them telling me the journey is very far

I looked up to them i said no wahala i

no fit dey here free me i gats survive

So i took out my pen to write

I no wan end up for 9−5

Me i wan end up for big stage

And them be screaming because the wan see my face

When the gimme water

Baba change am to wine

And make everything fine

When them gimme wahala

Baba give them double, baba give them trouble

Somebody yeah yeah

Somebody

Somebody

Somebody

Somebody

Somebody

High…

Issa wavebuoy thing yea

O, G yeah yeah yeah yeah

Ricky lo se beat ohh

Somebody

Somebody

Somebody

High…

(end)

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā