Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh

Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh

  • Izlaiduma gads: 2016
  • Valoda: Angļu
  • Ilgums: 0:34

Zemāk ir dziesmas vārdi Skit 2 (Cause Trouble) , izpildītājs - Lil Kesh ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Skit 2 (Cause Trouble) "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Skit 2 (Cause Trouble)

Lil Kesh

Gbeke there

Who be that talk say he won get pwoblem

Wetin dey worry you

You dey won cause trouble for me abi

Dem never tell you who I be

The last time wey we show for the final background

Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation

Them dey yan say them go gimme pwoblem

Naim I look down I say yeey

All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn

I give dem my last warning

If una try me I go give una pwoblem

I say if una show anyhow I go giv una doggy

Dem say which dog again una get dog for house

I say we no get dog na

If una burst bottle u no wetin I go do for here

You know wetin I go do for here

I go just pull my shoe run

Una dey craze

Na me una won kill

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā