So Rire - legendury beatz, Simi

So Rire - legendury beatz, Simi

Год
2017
Язык
`Angļu`
Длительность
189180

Zemāk ir dziesmas vārdi So Rire , izpildītājs - legendury beatz, Simi ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " So Rire "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

So Rire

legendury beatz, Simi

Verse 1: Simi

For the people, dem love me

For the people, they got me

I see the way you support me

Am thankful ah ah

Everyday I dey work o, make I no disappoint o

Cos all you need is the love oh, am grateful Lord ahah

Abi you no know oh, iya o le ri mi oh

Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah

Chrous: Simi

I don make am oh, the hustle don pay now oh

For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah

I don make am o, dem know my name now oh

God answer my prayer, see bad belle no dey see me now

Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o

Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o

Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o

Oh, oh, mo so ri re o

Verse 2: Simi

This hustle wey I dey hustle, mama please say a prayer for me

So I can totally spoil you, shower you with the finest things

Euro abi na Dollar, oya take you no go suffer

Adura tigba, adura ama gba lo ‘o

Some people don’t know, iya o le ri mi oh

Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah

Chrous: Simi

I don make am oh, the hustle don pay now oh

For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah

I don make am o, dem know my name now oh

God answer my prayer, see bad belle no dey see me now

Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o

Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o

Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o

Oh, oh, mo so ri re o

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā