Buga - Kida Kudz, Falz, Joey B

Buga - Kida Kudz, Falz, Joey B

Год
2020
Язык
`Angļu`
Длительность
209740

Zemāk ir dziesmas vārdi Buga , izpildītājs - Kida Kudz, Falz, Joey B ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Buga "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Buga

Kida Kudz, Falz, Joey B

Jiggy

E so fun won ko lo sempe

Who dem be

Wetin dem weight

Wetin i do

Wetin dem say

I gat frenemies but mama don pray

No bad belle wey go come my way

And the blessing make e fall my way

I need long life, that is all I pray

Been a long road but I will find my way

Zero competition wey dey pon my way

Who be that girl belly dancing

Girl put it on me

Got the fantasy

Baby girl tell me what’s your fantasy

And no dey waste

No dey give me konji

Je kin ma je ise yen, like a junky

Fi won le kan ma wo, like a dundi

After the club tell me what it’s gon be

And she want my blood just like a Zombie

Who dem be

Wetin dem weight

Wetin i do

Wetin dem say

I gat frenemies but mama don pray

No bad belle wey go come my way

And the blessing make e fall my way

I need long life, that is all I pray

Been a long road but I will find my way

Zero competition wey dey pon my way

Buga ko Buga

Buga ko Buga

When you get money, just Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

When you get money, just Buga

Buga ko Buga

See nobody go Buga me

Oga the jealousy no let them fit stand me (Buga)

No let your people dey tweet at me

Please pass me ???

Ahan wetin happen now

I pull up in Maserati

I no dey hear there voice from inside the taxi

O fe femi ooo, she see me in the Versace

Okunrin meta that will be polyandry

Abeg, tell the bartender to bring 5 Hennessy

E no go better for the bagger

With the bad energy

Tell am, motor go jam am if e try anything

You no know my baby gèle e dey blind enemies

You can’t tell me shit

Your swag never reach

So you can’t share from our amenities

Where real gees gathers no you can’t fellowship

If you say get werey we have medicine

Buga ko Buga

Buga ko Buga

When you get money, just Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

Buga ko Buga

When you get money, just Buga

Buga ko Buga

Baby girl what’s your fantasy

I no say you fine pass me

Your body no be counterfeit

Can you come and pamper me

I’m jiggy

First class ticket

Fly you to Ghana from Lasgidi

International you bum bigi

You’re the one even tho I’m taken

Jiggy

Wetin dem go do

Wetin dem go say

You dey make my heart go tingaligalin

When it’s a party bring her with her friends

Like a cookie jar, my finger in her thing

Hmm your back is thicker than a milkshake

About lift her like a suitcase

Up slam kick her like I’m Bruce lee

Kidakudz and Joey man a top slick

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā