Defender - Frank Edwards

Defender - Frank Edwards

Год
2016
Язык
`Angļu`
Длительность
371510

Zemāk ir dziesmas vārdi Defender , izpildītājs - Frank Edwards ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Defender "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Defender

Frank Edwards

Defender

Na you be my defender

I go sing my song you go raise my music

Oh nanana nene, defender

T’ojo ba ro na you dey cover me

When I pray na you dey answer me o

Age to age you no dey koba me o

Na you be my defender

My Love for you dem no dey talk am finish

When dem gather na you dey scatter them

Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh

Na you be my defender

Ogo ogo ogo ogo

Hallelujah

Ogo ogo ogo ogo

Hallelujah

Ogo ogo ogo ogo

Hallelujah

Na you be my defender /2x

Them say with your name I no go sell my music

I tell am say why I no go call my jesus

But everywhere them don dey play my music o e e

Na you be my defender

Your love for me still dey make me wonder

Hale hale glory glory to your name

Everyday na you dey mark me correct o baba

Na you be my defender

From glory to glory

You don change my story oh

Goodness and mercy dey follow me o

Na the thing wey my God dey do

Na you cover me cover me cover me

From when I was a little boy, baba

Na you be my defender

My Love for you dem no dey talk am finish

When dem gather na you dey scatter them

Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh

Na you be my defender

Repeat chorus and verse 2

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā