Kpong Mkpo Do - Er Raizer, Mc Galaxy

Kpong Mkpo Do - Er Raizer, Mc Galaxy

Год
2019
Язык
`Angļu`
Длительность
209730

Zemāk ir dziesmas vārdi Kpong Mkpo Do , izpildītājs - Er Raizer, Mc Galaxy ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Kpong Mkpo Do "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Kpong Mkpo Do

Er Raizer, Mc Galaxy

Eyenewan kpon mkpor do

Kpon mkpor do

(Its ERraizer)

Kpon mkpor do ahhh

Kpon mkpor do

(Its Unikbrodas again ooo)

Shebi you dey do like ogbanje

I no know say you be real film maker

The way you dey whine your waist baby

I swear You dey make me go gaga

I know say you be very sharp girl ah

Me too I be very wise guy

Ah I no go miss this your akamu

Cos I dey prepare my akara

Ok before you get that iPhone 8

I swear You go dance go low low

The bedu too make sense

E dey make them go insane

DJ pump it up see the dance floor on fire and the party hot Ah

Everybody get down low

The way you’re dancing for me

Heyyyyyheyyy E dey make me soji

The way you’re dancing for me

Heyyyyyheyyy E dey make me soji

Make me soji yeah

HOOK

Noo nooo, Na na

Eyenewan kpon mkpor do

Don’t tell me not to tug mkpor do ahh

Eyenewan kpon mkpor do

Don’t tell me not to tug mkpor do ahhhhhh

Eyenewan kpon mkpor do

Kpon mkpor do ahhh

Kpon mkpor do

Don’t tell me not to tug mkpor do ahhhhhh

BRIDGE

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

(You know say me I be oga aaa)

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

(hey hey hey)

(Its ERraizer)

She gat the body of a diva

Her body dey make me dey to shiver

I come dey sweat like I get fever

You need to see the way dat she go down

The way that she move is a killer

She making the people dey mental

Baby come make i rock you steady

Rock you stready

Rock you steady

The way you’re dancing for me

Heyyyyyheyyy E dey make me soji

The way you’re dancing for me

Heyyyyyheyyy E dey make me soji

Make me soji yeah

HOOK

Noo nooo, Na na

Eyenewan kpon mkpor do

Don’t tell me not to tug mkpor do ahh

(Don't tell not to mama)

Eyenewan kpon mkpor do

Don’t tell me not to tug mkpor do ahhhhhh

Eyenewan kpon mkpor do

Kpon mkpor do ahhh

(Aaaayyyyyy)

Kpon mkpor do

Don’t tell me not to tug mkpor do ahhhhhh

BRIDGE

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

(Kpon mkpor do)

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

(Kpon mkpor do)

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

(Unikbrodas again)

Shhhhhhhhhhhhhhhh

No dey call me Bros

Baby girl call me the Boss

Yak Ami kam doh the Boss

Amenan ndo tempted to touch

Ouchhhhh

But nyeme odu Rush

When we get in the bridge ama Cross it

Baby show me the dance don’t get it twisted twisted

The way you’re dancing for me

Heyyyyyheyyy E dey make me soji

The way you’re dancing for me

Heyyyyyheyyy E dey make me soji

Make me soji yeah

HOOK

Noo nooo, Na na

Eyenewan kpon mkpor do

Don’t tell me not to tug mkpor do ahh

(Don't tell not to mama)

Eyenewan kpon mkpor do

Don’t tell me not to tug mkpor do ahhhhhh

Eyenewan kpon mkpor do

Kpon mkpor do ahhh

(Aaaayyyyyy)

Kpon mkpor do

Don’t tell me not to tug mkpor do ahhhhhh

BRIDGE

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

(Kpon mkpor do)

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

(Kpon mkpor do)

Ooooooohoooohoooohoooohoooooo

OUTRO

I Badu your pattern

Oyoyo

I Badu your mother

Oyoyo

I badu your mmmm

Oyoyo

Hahahahaha

O boy

No be small thing oooo

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā