Why E Be Say - P-Square

Why E Be Say - P-Square

Год
2007
Длительность
246360

Zemāk ir dziesmas vārdi Why E Be Say , izpildītājs - P-Square ar tulkojumu

Dziesmas vārdi " Why E Be Say "

Oriģinālteksts ar tulkojumu

Why E Be Say

P-Square

Uuh yea yea, no I don die (2x)

Uuh yea

Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say

Verse

(Why e be say)

The way I living are not supposed to be the way you and I are still living

(Why e be say)

The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them

(Why e be say)

They took away our right and make silly promises, they want us to believe them

Why e be say some people too dey lie

Why e be say some people no dey try

Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling

(Why e be say) Some people just sit down, just dey look

Day and night they staring at the ceiling

(Why e be say) They look into our eyes and tell us say e go better while they

are baggers still stealing

Why e be say some people too dey lie

Why e be say some people no dey try

I don die ei Chorus

Why e be say anytime we want do wetin we go do

Or say wetin wey we go say (na big lie ei)

The wrong thing be say them no want make we dey do Wetin we go do or say wetin wey we go say

The right thing be say we supposed to do Wetin we go do or say wetin wey we go say

Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say

Verse

(The wrong thing be say)

We dey dey fight dey try to kill each other

When we supposed to love one another

(The wrong thing be say)

Because them no dey go worship together

Every brother try to kill their fellow brother

(The wrong thing be say)

Even as we still dey dey suffer

We still dey try to rob one another

Why, my brother, why you dey chook eye for your brother

While the leaders dey dey chop wona bread and butter

In our society, make we dey try and live like one family

What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty

(The wrong thing be say) As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)

The wrong thing be say things dey scatter

The wrong thing be say we no dey bther

I don die ei Repeat Chorus

Verse

Why e be say now, why e be say

See the wrong thing be say

But the right thing, the right thing, the right thing be say

All man supposed to get money, all man supposed to dey joli

(The right thing be say)

All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo

(The right thing be say)

We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar

Why e be say some people too dey lie

Why e be say some people no dey try

I don die

Repeat Chorus till fade

Vairāk nekā 2 miljoni dziesmu tekstu

Dziesmas dažādās valodās

Tulkojumu pakalpojumi

Augstas kvalitātes tulkojumi visās valodās

Ātrā meklēšana

Atrodiet nepieciešamos tekstus dažu sekunžu laikā